April 2, 202509:49:21 PM

Lyrics: Reekado Banks - Corner

Lyrics: Reekado Banks - Corner

 [Intro]
Eh eh oya
Reekado noni
Eh eh oya
Baby fresh pon the beat oh
Eh eh
Eh eh
Eh eh
Mavin yeh

[Verse 1]
Eh… ose
wey you dance dey make me craze
Want to take you to my place
I want to Give you my way
Aha Ah mogbe
Baby waje Ka lo le
No dey Carry shoulder up
dey be like sey you no dey take

[Hook]
Baby no dey do like angeli
Like you never do pass your mummy
Like you never Umm the boys wey dey your area
gbesun momi sharperly, come to daddy
Daddy want to play with your body
Oya come to daddy with your friends wey dey area
Deal with you personally

[Chorus]
Meet me for corner
Meet me for corner
Meet me for corner
Oya pass it to me like Okocha
Meet me for corner
Meet me for corner
Meet me for corner
Oya pass it to me like Okocha
Eh eh, Eh eh
Oya Reekado nnoni
Meet me for corner
Meet me for corner
Meet me for corner
Oya pass it to me like Okocha

[Verse 2]
Sweet porey
Big big porey
On a very large pore
Omo ge wa je ka Mo re
Ah Umm for me
Dance the Dancy for me
Oya do the do
Omoge I no dey fumble
Baby no dey do like angeli
Like you never do pass your mummy
Like you never Umm the boys wey dey your area
gbesun momi sharperly, come to daddy
Daddy want to play with your body
Oya come to daddy with your friends wey dey area
Deal with you personally

[Chorus]
Meet me for corner
Meet me for corner
Meet me for corner
Oya pass it to me like Okocha
Meet me for corner

Meet me for corner
Meet me for corner
Oya pass it to me like Okocha

[Hook]
Baby no dey do like angeli
Like you never do pass your mummy
Like you never Umm the boys wey dey your area
gbesun momi sharperly, come to daddy
Daddy want to play with your body
Oya come to daddy with your friends wey dey area
Deal with you personally

[Chorus/Outro]
Meet me for corner
Meet me for corner
Meet me for corner
Pay pass it to me like Okocha
Meet me for corner
Meet me for corner
Meet me for corner
Oya pass it to me like okacha
Meet me for corner
Meet me for corner
Meet me for corner
Oya pass it to me like Okocha

Lyrics: Reekado Banks - Corner

Labels:

Post a Comment

Post a Comment

Emoticon
:) :)) ;(( :-) =)) ;( ;-( :d :-d @-) :p :o :>) (o) [-( :-? (p) :-s (m) 8-) :-t :-b b-( :-# =p~ $-) (b) (f) x-) (k) (h) (c) cheer
Click to see the code!
To insert emoticon you must added at least one space before the code.

Author Name

Contact Form

Name

Email *

Message *

Powered by Blogger.