Lyrics: DJ Neptune - Baddest ft. Olamide, BOJ, Stonebwoy
Intro (Dj Neptune)
Charlie this be the maddest
Neptune Dj he be the baddest
Pheelz Mr Producer
Verse 1 (Olamide)
Ah, you be the man you the baddest
He be the one with the flow with the tightest
God punish anybody wey wan fight us
Wey say them fish for the sardine no be titus
Ah ah, charlie look no dey job us
Cause we grow for the slum and we jump bus
If i come to your hood them dey jump us
We go reciprocate we go come burst
Ah ah, craze dey like Ijaw boys
We dey carry shoulder finish we dey pompous
We dey smoke that loud them dey tour bus
And them no bad guy dey disturb us
Oya je n fun won gbogbo package
Won fe ka mi l'owo ko oshe bandage
And Baddo lo n cause gbogbo damage
Werey wa nle e ma binu ke manage
Chorus (Stonebwoy)
They don’t know themma go know
Super star from outta zongo
The fan base big and the loving tough
So me kill them all alone, I am the django
We go dey do go dey do jeje
The girl them go break them waist jeje
They go dey dance and we go dey high our thing and that it dey be Keke
Verse 2 (Olamide)
You see when we show we the flyest
We no de spend all the money on designers
Big cars big girls awon finest
Too good to be true, ah badness
Low key them dey find us
Them be they act like say them no mind us
When we jam for the club them remind us
Bros your show too de wavy, dey invite us
Like Ayiri I dey blow money fast
Haters mi gbogbo won ni fans
No mind dem tan ba ni mo raz
Won ti n jo shakiti bobo won ti cast
Oya je fun won gbogbo package
Won fe ka mi l'owo ko oshe bandage
Baddo lo n cause e gbogbo damage
Werey wa nle e ma binu ke manage
Chorus (Stonebwoy)
They don’t know themma go know
Super star from outta zongo
The fan base big and the loving tough
So me kill them all alone, I am the django
We go dey do go dey do jeje
The girl them go break them waist jeje
They go dey dance and we go dey high our thing and that it dey be Keke
Verse 3 (B.O.J)
We the baddest boys o
Pull up in the baddest toys o
Got girls in the back o
And i got girls in chicago
Money dey we don’t make noise
Empty barrels makes the loudest noise o
Am the gadamn boss o, yeah yeah yeah
Stonebwoy
Man a badman to the thing
Like a crown to the king
And the heights me a reach can’t done
Like a tyson to the ring
And we sang them a sing
It a kick up the place right down
Far out, Kick out
Girla link in and girla link out
Far out, Kick out
Champagne popping and the kush out
No matter what next, We not stress
Enjoy we life up to the fullness
And no game we are play cos we eye them red
This like a movie Call me Denzel
Chorus (Stonebwoy)
They don’t know themma go know
Super star from outta zongo
The fan base big and the loving tough
So me kill them all alone, I am the django
We go dey do go dey do jeje
The girl them go break them waist Jeje
They go dey dance and we go dey high
Our thing and that e dey be Keke
Verse 4 (B.O.J)
Ki leleyi
Won tun wonder
Na jeje i dey with my brothers
And we flexing bi ti Hulk Hogan
Awon girls won fe jo tonga
Won je rice won je burger
Won tun mu chicken, won fi si under
Ewo bouncer ta fi sho ogba
O fe mu eru le, o fe mu number
Ki leleyi
Won tun wonder
Na jeje i dey with my brothers
And we flexing bi ti Hulk Hogan
Awon girls won fe jo tonga
Won je rice won je burger
Won tun mu chicken, won fi si under
Ewo bouncer ta fi sho ogba
O fe mu eru le, o fe mu number
Outro (Dj Neptune)
Woo o…. Indomix
Neptuneeee
The baddest Dj Oshee
Ever Oya, Liveth
Skibooo.
Post a Comment